
Famous singer , Hammed Ololade who is widely known as Asake has revealed that her new tattoo has caused rifts between him and mother .
He stressed that her mother didn’t know pains he is going through .
The tattoo is an expression of his art. It is an illustration of what I am going through.
“When my mama first see my full body tattoo,
She no gree talk to me for like one whole month o.
I go call her she go cut call. I send message blue tick, no reply.
That woman vex pass government.
You know say African mama no dey joke with wahala like that.
She just dey ask herself
“Na who carry my pikin go spoil like this?”
But make I no lie, I no do am to disrespect her.
Na expression na my pain, my journey, my art.
Every ink get story. Some na scars wey no heal inside.
But mummy no understand that kind yarn.
To her, I just look like say I dey rebel.
E pain me sha, because I be her last born, her gee.
Na later she begin see say
despite the tattoos, I still be her boy still dey pray, still dey hustle,
still get love for her deep inside my chest.
Now She don dey smile small small.
Even dey tell her friend say,
“Na my superstar be that even with all the drawing, the lonely crooner said .
